Nawa for pple o! If person no do, una go say he no do. If he do, una go say he too do.. Xino’s case to me he’s an ingrate. If baddo Neva help his career, Wu wan knw am??? Patience was Wat he needs buh he lack it. Baddo don’t even c himself as d boss, he sees himself as a floor artist n u don’t expect him to kill d faya in himself cuz he wants to make a signee head up. If him fall, na una go dey talk say song Don finish for baddo.
He is highly talented.. We love him, Y una dey hate???
Abeg talk sometin else
Monday 19 June 2017
Comment on Olamide Needs To Take A Chill Pill And Let His Artistes Shine! by Johnizyk zeepop
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Write comments